New faces of some players after the latest update 👇
• Luis Suárez
• Woltemade
• Svilar
• Gordon
• Mkhitaryan
• Berg
• Reece James
• Mancini
• Ryerson
#DLS #DLS26 #DreamLeagueSoccer5
Abeg if you get brother wey dey play Dls help tell am if hin come across my team (Zeeloner FC) make hin no too beat them abeg I no sure say I sabi wetin I Dey play one of these days
#dls#football