@Ade_talks I tell you say i wan adopt am?😭
Search
@EmilyOlatujoye But you sef try get blue tick na 😃
Many people no wan waste their follow.
no be you I see now 😭😭
you no see as I dey struggle with that bike for sems front
am too shy to speak to you 🫣
I be wan ask for money for garri walai 💔😭
No more chance for you. Go drink your garri
Easter is one week from now, learn the difference between “rise, rose, risen and arose”
we no Dey wan any bad grammar this easter, make we honor our savior peacefully
@PineDavid86952 @MarinatedTurks Y e dey pain you? She no talk wetin u wan hear abi she no suppose get freewill?
Abeg, na for my Dog oh. Some people dey reason say I wan chop am. 😂😂😂😂 the agenda shall not stand.
@DA_Benjaminn @ab_swagz No siiiiiiiirrrrrrr. Your agenda is DOA 😂😂😂N6V4Q
1
@lavezzedout @_justDML Who me wan call bayii… e be like you go need introduce me to good women oo😂😭😭
@ChuksEricE The guy give the sign ooo
Na watin wan scatter the marriage be this 😂😂😂
The guy do am sharp sharp
1