@Agbede_arorin Lol ๐
Omo she no try at all
Search
@MaryAkinola15 Transportation too
Imagine more than 2k everyday
Sometimes I stay at home because Omo I fit die
@damolacash @deeeeoflagos See as this one dey do
No go fine work do
Batter still go warm eba chop
Oponu afokugbemu omo
๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐ Omo no be everything be content ooo ๐ญ๐ญ
Content creating gone wrong, God abeg oo๐ญ๐ju
@Sarki_sultan @Maherpro20 Kamar yadda mukayi lokacin Amana city na kano omo if just think about Amana city now I go just de smile like Mumu ๐๐the thing de sweet me die
1
Omo e tire me o.
Omo me sef as a Christian if all the men of God, who hear from God are poor, then omo sth is wrong.
Ps 23 "The Lord is my Shepherd, I shall not want"
Jer 29:11 "For I know the plans I have for you, plans to PROSPER you"
GOD GRANTS PROSPERITY, GOD BLESSES!
I wonder why una dey always expect pastors to be broke and suffering sha
Should serving God be a poor thing?
My God is not a poor God biko
Some Nigerian Christian movies are horror movies.
Omo!
1
4